Tuesday, December 02, 2014

Why Suya Isn't Being Sold In The Day Time?

Sometimes I wonder why Suya is only sold in the evening & night. .Why??
I mean.. What if suya dey hungry me for morning chop nko?
Abeg suya sellers why be say na only evening una dey come out? – Anybody with good reason here? lol

No comments: